Whether I marry or I no marry, no be una business, abeg stop to dey use paracetamol for my own headache - D'banj


Few weeks ago, kokomaster, D’banj, cause gbege on social media after the news that he do boju boju wedding with him girlfriend Lineo Didi Kilgrow. 
And since then the singer no talk anything on top the matter. 

Saturday beats caught up with him as he touch light public on the new movement 'CREAM'  which means Creative Reality Entertainment Arts music '

While addressing him marital Life, he talk sey " my marriage Na my business and no be anybody business, whether I marry or I no marry, no be una business, abeg stop to dey use paracetamol for my own headache"

Comments

Popular posts from this blog