Strange : River of blood Don take over the street after heavy rain (photos and video )





Blood Don take over the street of Dhaka after heavy rain on the first day of Eidul Ahza. 

This gbege happen after the big big rain we fall on Tuesday day In Bangladeshi capital. The people wey dey live for the area Don kill several ram and cow for street na him cause this gbege wey make am look sey na one kind  badness happen. 

Although the two city corporations had designated 1,000 spots 496 in the north and 504 in the south , for make people take slaughter animals, but people wey no dey hear word seen slaughtering animals in the streets in many parts the city.

More photos and video below 



See Video:-

Comments

Popular posts from this blog