15 years old willow Smith with her bobo, 17 years old do some kind Waka (Photos)



Willow Smith wey she be 15 years old do some  kind Waka with her boyfriend, Tyler Cole, 17 years old. 

Both of dem Don dey date now for like a year. 

And dem Don do one track together " Afraid"  last year

Comments

Popular posts from this blog