Make una stop to dey use grinding machine to grind Pepper_ Agric minister | See wetin him yarn



Minister for agriculture and rural development, chief Audu Ogbeh, on Tuesday Don warned 9ja people make dem no use grinding machine to dey grind Peppers again. 

Chief Ogbeh, gave this warning at the launching and National Dissemination of foods and Nutrition policy in Abuja,  he talk sey,  machine no good for grinding pepper. 
According to him, " the machines wey dem dey use to grind Pepper and other vegetables contains some kind elements wey fit cause gbege. 
"The elements in those machines are produced in ordinary steel not stainless steel. And this results to granules, and this granules are very poisonous to the liver, kidney and fit cause gbege to Dem "

He also talk sey make Nigerians no stop to dey use nylon dey package ' moi moi'. According to him, him talk sey those nylon contains a large dosage of dioxins wey fit cause gbege for our health. He cum advice us to dey use the traditional wrapping leaves.

Comments

Popular posts from this blog