Anambra rice Don show face for tinkinli money (Photos)



As the price for rice Don become hypertension as a result of country's economic policies, the business people In south-east Don rolled out to reduce the price of local rice, wey Don show face for many obodo. 

According to the report from channels tele, Governor Willie Obiano, talk sey him dey pull out all him power make the price of rice take reduce. 

The rice Don show face for Aba, Abakaliki, Uyo, Awka Market, Onitsha for N9,000, which dem dey sell am before for N17,000 - N20,000

Comments

Popular posts from this blog