Ogbonge yoruba actor Yinka Quadri celebrate him 57th birthday (Photo)


Yinka Quadri wey be ogbonge actor for yoruba film turn 57 today. 
Na September 6, 1959 dem born am. 
Him share the photo wey dey up on top Instagram. 

Make una Sharpally wish am happy birthday 

Comments

Popular posts from this blog