Posts

Showing posts from September, 2016

Photos of Protest wey happen inside University of Lagos as Indian VP pays a visit

Image

Photo of Nigerian man wey dem deport from Kenya two times becos sey him carry hard drug , dem Don arrest am again in Nairobi

Image

recession keh? see wetin happen inside a Club in Benin City (photos)

Image

#EdoDecides: Ize-Iyamu talk sey governor Ambode & El Rufai dey Benin, Lagos Govt Don yarn as e dey hot

Image

VIDEO: Olamide – Owo Blow

Image

Chimo!!!!! Angry brother beheads the person wey rape him sister man ...and carry the head to the police station! (photos)

Image

If na you be this girl, who will you choose? (photo)

Image

Haha!!! Some 9ja Courses And dem kind Of Student (Must Read!!!)

Image

Man sue the person wey him hire to give him wife belle, after failing 72 times! Abeg were is 2face idibia? (photo)

Image

Photo: Kaduna state governor registers him pikin for public school

Image

Recession: Senate Don rejects sale of National properti

Image

Low cost/Itokin Road wey dem commission last week Don dey spoil

Image

Konji! One Man comot all him cloth and Dances on a Pole for Public (Photo)

Image
One man Don  publicly shamed himself as him dey dance n*ked on a pole as People dey  watched and filmed the shocking act. This man Don make so many people dey shock,  police Don arrest am now ontop this matter inside Moscow, Russia for wandering .  After dem   handcuffed on a pole, he come dey dance and the police officers come open dem mouth, sey which kind madness be this.   The police Don talk sey na kind igbo and drug cos this kind of konji.   The man was later restrained by the police.