See the reason why Ugandan babes no dey wear pant (photo)



Even after dem pass Anti phonography  bill into law in Ugandan, you still see Ugandan babes dressing skimpily. 

If you  dey club wella you go Don see dem in 3D screen. 

Na this kind tin come make people dey wonder why Ugandan babes no dey wear pant! 

Fresh air :

This kind reason dey one kind but Ugandan babes no dey wear pant so that fresh air go get chance to blow them inner chamber. 
Pant dey make dem sweat especially with dem Kampala weather. 

They no too get plenty Pant :
Person go fit argue why Ugandan babes no get plenty Pant, the average Ugandan babes get 6 Pant at worst. 
They are ladies who even dey talk sey dey want guys with lamborghini but na 3 bra them get. 

Going with the trends :
Ugandan babes na dem be the first to copy international trend. 
They are still colonised by the West even after 3 decades of independence. When America cough na Ugandan go first catch cold. If America decides sey dey no go wear pant again, Ugandan ladies go grab that kind decision without questioning. Everything na from West in Ugandan, from our names, religion, language. 

Easy access when bonking :
E get some ladies who dey body always dey charge. 
They go to clubs for the sole reason of getting a man to satisfy their sexu@l y. 
Shoki go dey easy if dem no wear pant. 

Finally some of dem no like to wear pant cos the line of the Pant dey show outside and dem dey feel embarrassed

Comments

Popular posts from this blog