Na Waoo: See as Thief Fall yakata sleep Inside Pastor’s Room During Robbery (Photo)




Police Don nab one jaguda guy for asamankese eastern region after he go Don kolobi inside SDA pastor and sleep catch am go.
The 27 years old jaguda guy was nab half naked after him broke ceiling enter inside Pastor Asare nyarko room to kolobi pastor properti.
The police correspondent talk sey " The jaguda guy came back after him first Operation, the plenty marijuana (Igbo) wey him take for second Operation for him to get Power climb the ceiling, come fall him hand, as him fall yakata sleep dey go.

Comments

Popular posts from this blog