"How my wife borrow my mama dirty slap " see wetin happen

One man yarn on top the matter wey happen between him mama and him wife which con result to free slapping. 

The man's marriage Don get comma now after him own personal wife give him personal mama one kind dirty slap for free. 

Read him message to Joro Olumofin as him dey seek for advice

Comments

Popular posts from this blog