Konji! One Man comot all him cloth and Dances on a Pole for Public (Photo)


pole-dance

One man Don  publicly shamed himself as him dey dance n*ked on a pole as People dey  watched and filmed the shocking act.
This man Don make so many people dey shock,  police Don arrest am now ontop this matter inside Moscow, Russia for wandering . 
After dem   handcuffed on a pole, he come dey dance and the police officers come open dem mouth, sey which kind madness be this.  
The police Don talk sey na kind igbo and drug cos this kind of konji.  

The man was later restrained by the police.

Comments

Popular posts from this blog