Photos of Olamide Baddo and him pikin with dem new hairstyle

YBNL oga boss Adedeji Olamide wey people know as Olamide Baddo, Don tint him hair like Tony tetuila. 

He also give him boy Maximilano new hair cut too. 
Na on top him snapchat. 

See More Photo below 

Comments

Popular posts from this blog