Gov Oshiomhole :Make una change the way una dey chop chop anyhow : see wetin him yarn



Governor Adams Oshiomhole, Don talk sey make Nigerians change the way dem dey chop chop food anyhow.
He talk sey " The Nation consumption pattern Don pafuka by the bad belle people wey steal our money, Na so so imported foods dey our obodo"

Adding that " Nigerians go need to get OT so that we go fit sabi the way to dey chop chop food anyhow"

Comments

Popular posts from this blog