Mtn Don vex give Red card to Dem ambassadors. See wetin happen

The economy Don bite harder , this time around Na Mtn him bite.

The latest amebo in town be sey mtn Don give Red card to the celeb people wey bin dem ambassadors.

Them ambassadors includes, Iyanya, Praiz and Chidinma, and other ambassadors like Falz, Skales, Tekno and Nkem Owoh, everyone else has been suspended.

Mtn dey talk sey no money to dash out yafunyafun anyhow.

Comments

Popular posts from this blog