Chai ...see the kind size of the weed wey this ogbonge rapper dey parrol (photos)


Ogbonge Rapper Redman spotted wen him dey  smoke  bigh igbo during him performance for the Boston Freedom Rally over the weekend. Abeg shey this one no be overdose ni ? Lol...

Comments

Popular posts from this blog