See this handicap guy wey dey do bus conductor for ikorodu (photo)



No matter your condition always give baba God praise. 
This guy was pictured at ogolonto bus stop majidun, ikorodu, Lagos while him dey offload load with him one leg from danfo. 

And some dey always use dem precious time to dey complain to God and about government. 
Abegi double your hustle no time for ngbati ngbati (in orezi voice) 

Photo credit : Whiteheart 

Comments

Popular posts from this blog