See Oga Lia Mohammed Minister Of Information as him kack for Queue (Photos)


Minister of information Oga Lia Mohammed kack for Queue. After the launching of " Change begin with me"  campaign in Abuja. 
Dey talk sey Charity begin at home! 


My people wetin una see for this matter? 

Comments

Popular posts from this blog