[Music] Waconzy Ft. Ras Slick – Linda Ikeji



As aunty linda Ikeji clock 36 years old today, Sept 19 2016. 

Dv 8 media oga boss, Waconzy collabo with ogbonge Jamaican singer Ras Slick on this reggae lovi lovi track wey dem titled  "Linda Ikeji". 


Comments

Popular posts from this blog