Jaguda people robbed basketmouth and him family



Ogbonge comedian bright okwocha wey people know as basketmouth, Na him jaguda people go robbed today September 7,2016  with him family for lekki. 

According to him colleague Bovi, him talk sey the gbege happen around 2am - 4am with gun..

Dem kolobi some valuable property and CCTV device

Comments

Popular posts from this blog