Posts

Showing posts from October, 2016

Chisos! See why God no go fit answer this guy prayer!! See wetin him yarn

Image
If dem talk sey make una go school, na bet dem go dey play up and down.  How person go dey wish himself heart disease?  Chai! Who be the guy dat introduced English language sef?  Lol 

Photo of Man wey Treks To Zaria From Lagos because of one lady , the lady response go shock. See wetin she yarn

Image

Breaking:- Iyanya don give MMMG red card, as him carry two legs waka go Don Jazzy’s Mavin Record

Image
The amebo breakup between Made Men Music Group oga boss Ubi Franklin and Iyanya don reach another level as him Don  comot for MMMG.  Iyanya don carry him two legs waka go join Don jazzy mavin, mavin oga boss Don  announce him as the new member of the SMD… The CEO Mavins Record, Don Jazzy yarn the matter ontop  twitter to announce Iyanya as the new record member: E be like sey na Nice move for Iyanya , Congratulobia to  him!!!

Question Of The Day:- Who fit Solve This tinkilin Maths? Adekunle Gold + Simi X Falz Is Equal To What?

Image

Chai! this photo of Obesere and pasuma go make you cry

Image
Two ogbonge fuji musician Wasiu Alabi wey pe ople  know  as  PASUMA   and  OBESERE . E Don Tey wey yanch Don dey for back. This wan na epic throw back

Hehe! See This ‘Naked’ Picture Of Falz, Simi wey many many people dey Talk About (Photo)

Image

Oya come make we go laugh away Economic recession @ #OGBONO2016

Image

Gobe! Albert Samuel and Ogbonge gay star boy, Bisi Alimi enter one trouser ontop instagram! See wetin happen

Image

See the Manchester city star boy Wey no go play against manutd In EFL Cup tomorrow

Image

Wizkid put pepper for Olamide fans eyes as him kolobi #MamaAfrica best male act, see others wey chopolate #MamaAfrica

Image

Student of Imo state Federal Polytechnic offers her Lecturer free sex for her to take get good grades (photo)

Image

Photos of Man wey faint after him salary bin slashed from N18,000 to N5,000 inside Kebbi State

Image

Cristiano Ronaldo cuddles him pikin ontop bed using him customized denge pose blanket

Image

Photos: EFCC Don Arrest FFK again

Image

Congratulobia! Samalrahno sama The Award for best use of social media in #NIGMAwards2016

Image

Leicester City Don become first EPL club wey go win first 3 champions league matches in history

Image

Photos: one Man catch him wife live and direct with another bobo ontop bed

Image

Photos from the coronation of the new Oba of Benin

Image

Chai! Dollar no even fit do throwback Thursday! See the Exchange rate as of today October 20th

Image

Happy birthday to ogbonge blogger and chairmo of Senser Nation

Image
Eniobamo ola jide Justin wey peop le know as senser, the chairmo of number one pidgin blog clock one today. Sens er na final year student of mass communication! You fit drop your birt hday wishes to this og bonge blogger

If police man marry police woman, wetin dem go born? (photo)

Image
Wetin you think?  Make we yarn 

"I no fit die for Nigeria " - son of one police officer wey dem assassinate 10 years ago_ Yarn

Image

Photos/Video: Fire gbege traders complex inside Yaba market, Lagos

Image

Shey na SAXIPET or YEMI SAX?

Image

Photo of How ikorodu roundabout go be in future, shey go fit happen?

Image

Standa gidigba! Photo of the day

Image

Abeg wetin do this photo of Presido Buhari and Him delegates with German Chancellor ?

Image

Lovi lovi! When be sey na your friend you : VP Osinbajo and wife Dolapo holds hands in public

Image

89% of women inside Abuja be Ashewo - Charly Boy

Image

Suicide mission? 40 years old man wey marry 10 years old girl (photo)

Image

Chai badness! Photo of young lady wey die as she dey comot belle

Image

Saxipet kolobi #NIGMAwards2016 Ogbonge student Artiste 2016 (photos and video)

Image

Presido Buhari Don dey sick

Image

Breaking news : Boko Haram Don release 21 out of the Chibok girls wey dem kolobi

Image

LOL! See wetin Omawunmi yarn as aproko people talk sey she be fatybobom

Image

Dope jam? Wizkid Don Announce New Single wey him feature Drake

Image

Kidnappers Don release abuducted students , teacher and Vice Principal in Lagos

Image

Change abi? 38 Prostitutes na him dey Baptized Inside Port-Harcourt (Photos)

Image

Photo of the beautiful young girl wey miss

Image
7 years old  pikin,wey dey stay for  Ayomide estate, ogijo , Ogun state Don miss. As everybody dey do ultimate search to see this young girl.  Incase you see this girl you fit call this number wey dey below   Call 08023419935

YBNL Again!! See wetin Chinko Ekun Said To Olamide After him comot for YBNL (Photos)

Image

Presidency talk sey dey never receive formal invitation from National Assembly

Image

Ogbonge Tweets of the day

Image

Lovi lovi! Photos of Youth Corps member wey proposed to him bae at her passing out parade

Image

Gobe! Man carry Samsung go court after him phone blow up him private part (photos)

Image

Gobe! Man apologizes ontop Facebook before him killing him ex-girlfriend in front of dey own daughter (photos)

Image

Millionaire blogger talk sey the way my money long No be small thing, sotey my husband quit him work to work for me. See her photos

Image

Comedian Basketmouth loose him mama

Image
W

Mosquito Killer, Small Doctor Falls Off DJ Jimmy Jatt’s Stage While Trying To Do His Usual Stunt (Watch Video)

Image

Paul Okoye buys him pikin a Jeep (photos)

Image