Oya come make we go laugh away Economic recession @ #OGBONO2016



All work no play make chinedu a dull boy. 
For this kind economic recession wey rice na gold, fuel na diamond cost of living no dey smile
Brodas Empire Entertainment na dem standa gidigba take sama us #OGBONO2016.
No matter wetin happen for our obodo 9ja we deserved to smile and laugh.
And this year #OGBONO2016 go be osho free. 

As for me I can't come and go and kill myself ooooooooooooooooooooooo!
Oya come make we go laugh away Economic recession and shake body.
Venue :Crystal Club ikorodu 
Date   :4th December 2016
Time :4:00pm, Red Carpet starts Immediately.

Comments

Popular posts from this blog