Photos: one Man catch him wife live and direct with another bobo ontop bed


Acording to one report  ontop a Kenyan aproko blog, one man wey dem call  Paul catch  him wife, Janet ontop  bed with her lover Fred, who be him personal person .

Janet Don dey chop another ogbolor outside with Fred. So Tey she no dey her role for family sake of sey the ogbolor dey burst her bololo. Paul go gaga as him see both of dem dey do shoki, he sama dem ogbonge beating and come take their photo. See more photos after the cut...





Comments

Popular posts from this blog