Breaking news : Boko Haram Don release 21 out of the Chibok girls wey dem kolobi




Islamic jaguda group Boko Haram Don release 21 out of  the Chibok girls wey dem kolobi since April 2014.

The released girls Don dey inside the  hand of  Nigerian government.
Sahara Reporters quoted one government source wey talk sey the girls were dropped off by Boko Haram militants earlier today at the Banki area of Borno state , and were later picked up by military helicopter .
The Federal Government Don talk before about the way dem dey negotiate the release of the kolobi chibok girls. 
The last time wey those girls show face na inside one video posted by the jihadist group in August , featuring its new oga appointed by Islamic State, Abu Musab al- Barnawi.
Boko Haram Don give conditions including the release of its detained fighters in exchange for the schoolgirls. People never know whether dey do trade by barter to release dem. 
Presido Muhammadu Buhari Don Carry waka go Germany to discuss how dem go fit help we in dealing with terrorism and militancy .

Comments

Popular posts from this blog