Gobe! Albert Samuel and Ogbonge gay star boy, Bisi Alimi enter one trouser ontop instagram! See wetin happen



Albert Samuel na  Writer, Problogger, MC, event planner, Comedian and the Director and Brand Manager of AmeboNation Inc. Albert Samuel wey just kolobi  the most social-able student award at the  Nigeria Meritorious award (NIGMA) 2016, early  momo today him enter one trouser  with Bisi Alimi wey be  ogbonge gay Nigerian, him also dey do I no gree ontop antigay matter . Na one oyinbo man dey touch light him anus now  . He  post  one  atirticle ontop Guardian wey him dey yarn  about how homosexuality is part of our culture.
The gbege  lasted for hours ontop  instagram and later turned to a war that involves the fans of the both party..
See Chat On IG Below ……


Comments

Popular posts from this blog