LOL! See wetin Omawunmi yarn as aproko people talk sey she be fatybobom

omawunmi

Lol, Singer Omawunmi Don  tire for  people to dey  call her fatibombom. She show face for  online this morning and  she talk sey  I Don  accept the way baba God create me and make aproko people comot hand for her matter.  
See wetin she yarn :
This is my b**ch resting face… Which can also mean ‘honesty, I can’t be bothered’.
I have come to own and accept the real me, when/if I have to change my body, I may do it.
So till then this my response to ‘Omawumi is fat’. So I’ve added a few kilos, Omawumi is beautiful Jare!!!
#wonderwoman #omawonder #ownit #timeless
Honestly, most people should also accept themselves the way they are. No be everybody go be size 6 oh

Comments

Popular posts from this blog