89% of women inside Abuja be Ashewo - Charly Boy


Charly Boy yarn this matter ontop him  social media. Inside wetin him yarn be : "Pussyfication. About 89% of dem. Some dey carry invoice, receipt book, some Na pay as you go, some go send you bills or account details. I lie? ashawo full abuja, Biko."

Comments

Popular posts from this blog