Standa gidigba! Photo of the day



This photo just dey totori me. 

No wonder dem dey call lady wey be Ashewo, dog cos how can a dog go Mumu himself like this just because sey he wan do shoki . 

Chai! My people wetin una see for this matter? 


Comments

Popular posts from this blog