Saxipet kolobi #NIGMAwards2016 Ogbonge student Artiste 2016 (photos and video)


14633030_1809299119283124_7892159835693506934_n.jpg
The Arewa Master Saxipet, wey Base for heartbeat of ikorodu dey work ontop him 25 tracks album, which him never do naming ceremony for, him just kolobi the#NIGMAwards2016. As the “Best Student Artiste 2016”
The Nigerian Meritorious Award na award for ogbonge student wey dey do well for dem career and entertainment but for obodo oyinbo and obodo 9ja . 

No be any kind award, the award na for sabi sabi people for dem ogbonge work wey dey Don do and for the contribution for Nation development 
The category wey dem put Saxipet inside na him be the hottest and for ogbonge among the ogbonge people wey dey there be  Chinko Ekun, Ajanoku and the likes, Hardwork and better better music na him make saxipet win am.
As I Don yarn before saxipet dey kitchen currently working ontop him 25 tracks album wey go show face, carry leg enter industry. 

See wetin him yarn :
will be the first of his kind home and abroad, and will consist allot of Energy,Good music, and saxcovers from trending and evergreen songs, (saxipet) as you no i dont do what wunt make you keep my song on reply, i do song/saxcovers that will be hot even in the winter”


14650530_1809309062615463_8609036374084123135_n.jpg
14716248_1809297975949905_2076768992742323621_n.jpg
Watch And Download Video Below;

Comments

Popular posts from this blog