Breaking:- Iyanya don give MMMG red card, as him carry two legs waka go Don Jazzy’s Mavin Record


iyanya2-1-300x180

The amebo breakup between Made Men Music Group oga boss Ubi Franklin and Iyanya don reach another level as him Don  comot for MMMG. 
Iyanya don carry him two legs waka go join Don jazzy mavin, mavin oga boss Don  announce him as the new member of the SMD…

The CEO Mavins Record, Don Jazzy yarn the matter ontop  twitter to announce Iyanya as the new record member:
don
E be like sey na Nice move for Iyanya , Congratulobia to  him!!!

Comments

Popular posts from this blog