Chai badness! Photo of young lady wey die as she dey comot belle



This young lady die when she dey abort belle. 
After so many talk talk sey make people no dey comot belle yet this poor lady just waste him precious life ontop this kind tin. 
Abeg if una never ready make una zip up make we no dey put everything ontop economic recession. 

#SayNoToAbortion

Comments

Popular posts from this blog