Shey na SAXIPET or YEMI SAX?



My people my people! 
Do you remember that boy Wey sama us igbeyawo sax cover?  You never still know abi?  Then go back and listen to Da yan mo sax cover and surely you know somebody . 

You still dey wonder maybe he's the one or Yemi sax  abi?  But Laye Sax cover will clear the doubt, sey na SAXIPET . 

If I start to talk Melo Melo sax Cover, Bros Your AREWA will surely understand better. 

Now that it's OSINACHI, I can't shout simply because ARIWO ko ni music . 


I hope am able to convince you and not to confuse you why you should download : OSINACHI and ARIWO KO sax cover drop by SAXIPET. 

Drop soon. 

#IHaveSpoken 
#Sensernation

Comments

Popular posts from this blog