Video of how Akzee and Richy Manny kolobi the heart of their fans on stage



Richy Manny wey  just drop " I don't know" join body with akzee to kolobi the heart of their fans on stage last night at The Kings Hotel. 


Richy Manny and akzee  do wetin  dem sabi do ontop stage! 
The performance no be here! 

check am out make you see say no be moi moi 


Comments

Popular posts from this blog