See the reason why you should Vote sownick as the Ogbonge producer of the year



Sownick beatz, be one of the fastest growing producer for obodo 9ja. 
Him don good for himself by dishing out Ogbonge sounds and production wey standa gidigba. 
Sownick Beatz be the brain behind Sean Vee most hit, as him also dey trowey gbedu wey dey burst brain inside Saxipet Mr Arewa yet to be released album. 

Being one of the youngest producer no stop him for dishing out as him dey trowey confirm beatz back to back. 

Him work don pave way for him as dem nominate am in the best producer category. 
Voting link below 


Comments

Popular posts from this blog