For What? See The Aircraft wey dem Parked Along Oshodi-Anthony Expressway In Lagos (Photos)

One Aircraft  Park  ontop  the service lane along Oshodi-Anthony expressway, Lagos.
So many people dey worry sey wetin happen, as nobody know the reason why dem Park am for there.
See more photos below:-

Comments

Popular posts from this blog