OLUMIX X DJ SHABSY X KISS DANIEL X SUGARBOY_ RABA (Guiter version)




OLUMIX no need too much introduction as e don Tey wey him standa gidigba for music industry, The AAR signed producer and artist don trowey many many correct gbedu wey dey burst brain for both productions and single released.

Him get so many talent and creative as him dey sing, produce and sabi to play guitar wella.
Him don shoe face with him guitar  featuring in several hit songs on his Solo Guiter e.g Abefe by 9ice, L.A.X Rasaki, Police by Daprinz, Iyanya and Harrysong e.t.c

But right now him decide to sama us gbedu wey go totori our mind and soul with another amazing Guiter version to the popular song “RABA” alongside Dj Shabsy, kiss Daniel & Sugar boi. I no sey you no get time than to download am sharpaly sharpaly.

Download and enjoy

   DOWNLOAD 

Comments

Popular posts from this blog