See the place wey you fit buy LAKE rice for Tinkilin money at ikorodu



Lagos State Government and kebbi state government join body to take make this Xmas a beautiful one. 
As we know sey na rice Nigerians dey consume most and rice don turn to Diamond for market, Gov Akinwumi Ambode and kebbi state Gov Bahudu Collabo to make life easier for dem people with Lagos kebbi Rice (LAKE). 


LAKE Rice is Now Available @ N12,000 for 50k and N6,000 for 25kg in Ikorodu @ Odogunyan Farm Service Centre, Ikorodu.

Comments

Popular posts from this blog