See wetin Ogbonge Naija 102.7fm OAP, Godwin Aruwayo sama ontop him Facebook


Ogbonge Naija 102.7fm OAP, Godwin Aruwayo wey dey among " Morning Runs" pilot, sama this matter ontop him Facebook page. 


If we torch light the matter so we go see sey na correct state of the nation he yarn so

Comments

Popular posts from this blog