Phyno para, as blogger upload him full album! See the email wey him send (photo)



Penthause oga boss, phyno wey just drop him second studio album titled " Playmaker". 

Phyno para ontop the way dem upload him full album, as him send email to blogger wey dey spoil him business.

Comments

Popular posts from this blog