(photo) lol! When You see TB Joshua after dem deport you from USA #Election2016



Ogbonge pastor Temitope Joshua wey people know as TB Joshua, don predict before sey na woman go win the USA Presidential election, now wey be sey Na Donald Trump (Man) and him don earlier talk sey him go deport all the blacks in USA 


See gobe!!!!!! 
Lol 

Comments

Popular posts from this blog