Breaking news :BRT bus go on strike as dem don take over ikorodu Road, See why (Photos)




I no gree protest dey shelle inside ikorodu as Red BRT bus dey para becos sey govt don ban dem to dey pass BRT lane. 

Many many people don dey stranded for road as Blue BRT bus don go hide because of the way the Red BRT wan damage dem bus. 

See more photos below :


Comments

Popular posts from this blog