Skip to main content

See The Photo Wizkid put ontop social media wey make him American Singer Girlfriend Jealous, See Her Reaction (Photos)


wizkid

Yesterday afternoon Wizkid put several photos of himself inside  bedroom with bikini clad models.
Him girlfriend of many many  weeks, Justin Skye come dey  jealous becos sey her bobo dey totori women wey no be she. 
She reacted to the photos ontop social media to for Wizkid to know sey he should be with her and no be  dem.
Following her tweet, Wiz took to Instagram to like several of her photos to please her.
See Her comment below;
wiz2

Comments

Popular posts from this blog