" MMM na fraud" see why CBN talk so


The Central Bank of Nigeria Don warn Nigerians sey make dem no patronise what it called ‘wonder banks’, dem talk sey  their activities no get leg .
The Head, Consumer Protection Department, CBN, Hajiya Kadija Kassim, yarn this during a mentoring programme for students of the Government Secondary School, Suleja, Niger State.
The mentoring programme, which was held simultaneously in over 200 schools, was part of activities to mark the World Savings Day.
CBN dey yarn this talk of sey the unemployment wey boku for 9ja and young people Don see this MMM as dem shortcut wey dem fit take make fast money. 

The platform wey Don embark for standa gidigba  online media campaign to wey dem go fit toast the investing public to participate in what it called “mutual aid financial network,” with a monthly investment return of 30 per cent.
Kassim, while she dey respond to question wey one student ask , 
She yarn sey , “We have heard about the activities of MMM, but I want to warn you against it because they are wonder banks that are not regulated.
“Desist from their activities because they are fraudulent.”

Comments

Popular posts from this blog