[SN Pidgin] Operation Crocodile Smile Don Start For Lagos (Photos Dey Inside)




D Operation Crocodile Smile II wey everybody dey fear so, don start for Lagos State as Chief of Army Staff Lieutenant General Turkur Buratai, don flag off d operation.
D Nigerian Army donassemble diq men for Lagos for d flag off of Exercise Crocodile Smile II.
Over 1000 military personnel, even d Special Boat Services of d Nigerian Navy as at now, dey Tarkwa Bay area of Lagos for d flag.
Already, artillery gun shots bin don dey ring out from d area as dem expect make d Chief of Army Staff Lieutenant General Turkur Buratai flag off d ceremony wey go test d efficiency of d force for d conduct of Internal Security Operations.

Comments

Popular posts from this blog