Naira music first lady Cherish Sama totori Artwork ahead of her new gbedu Titled " GRA - GRA (Photos)


 The only female wey dey for Nigerian fastest growing record label (Naira music)  don sama totori Artwork ahead of her new gbedu ( GRA GRA).

Cherish don feature in so many many yet to be released song.
Cherish show face for industry when she join body with Saxipet to take deliver smashing hit gbedu (AREWA).

GRA GRA na lovi lovi song wey go show face for download from Feb 14, Valentine day. 

As we all know sey Naira music no come music industry to snap pictures, fabist also dey cook one gbedu wey standa gidigba till then make we dey hope for Cherish (GRA GRA). 


Comments

Popular posts from this blog