MUSIC : Hypeman Lucky_Gimme Love



As we all know sey na season of love we dey,  Hypeman Luckey blessed him fans with better val gift gbedu Titled " Gimme Love" 

This kind of song is unusual to him but because of the love wey him get for him fans, hypeman Luckey go went extramile to sama him fans gbedu wey go totori dem body and soul 

Download and share the testimony 

Comments

Popular posts from this blog