Big Brother" Nigerians yarn after Tboss and TTT kiss in the house

So, last night Big Brother Naija housemates, TTT and TBoss kiss. All wetin dem don do be,  unusually close, cuddly and playful till it e sweet dem  at night. Nigerians come dey wonder why Bisola let her guard down. More tweets after the cut...





Comments

Popular posts from this blog