Why I use my two legs Waka come 9ja - Uncle Mark Zuckerberg. Facebook chairmo


Social media guru and chairmo of Facebook Uncle Mark Zuckerberg, talk sey reason why I show face for 9ja be sey, I come 9ja to listen and sabi and take back idea to California on how Facebook fit support Tech development and entrepreneurship across Africa. 

He first show face for a technology hub in Lagos wey dem dey call CC Hub.

Comments