E be like sey Oga Don Jazzy Tuale, Don ready to Marry finally finally (Photos)


Mavin chairmo Don Jazzy Don wan finally finally love, according to the story and the photo wey him post for Instagram. 
After so many talk talk sey Oga go marry, even him boy Korede Bello use style style abuse him oga make him go Marry inside the gbedu " mungo Park"  wey him talk sey " oga Don Jazzy Tuale, when you go marry"

Comments