Breaking Story :Facebook chairmo uncle Mark Zuckerberg Don carry him two leg enter Nigeria (Photos)



The Oga boss for Facebook, uncle mark Zuckerberg Don show face for 9ja today August 30.
He come see with him two korokoro eyes how Facebook dey ball for 9ja and Africa. 

Uncle mark Zuckerberg na him be 7th person wey rich pass for the world. 
Na CC Hub for Yaba area of Surulere, Lagos state him dey incase you wan see uncle mark.
Welcome to Naija oh uncle Mark Zuckerberg 

Comments