Two bobo rape 1 years old girlie and dem dump am inside shalanga toilet (Photo)








Two bobo rape 1 years old girlie and dem dump am inside shalanga toilet. 

 This badness happen on Wednesday for Mundemba, Ndian Division, South West region, Cameroon.

And the tin wey dey bother people now be sey how this kind small boys" thin" fit stand or how e fit damage the little girl punani as medical report yarn. 

Some people also talk sey maybe some kind people fit do this badness and use this small small boys dey do boju boju.

Comments